! You are not logged in to Prodigits. Please register or login.

Mobile Web Forum

From: soje008
Subject: nigeria wap/gprs
----------
to be real. we nigerians no dey try. na stil we we na dey kill ourself. imagin half of us na network operator wen dey always ask 4cheat online. Wit our bad economi 4 naija politics,network over charge us 4call. De only way wen we take dey meet d charges(pay back time)na tru free browsing. Bt stil our own brodas go stil go back go us.. All those betrayer,make na remember say dis live na once. U no fit stay 4dat company 4ever oo. One day dem go sack u.
17.07.10 - 02:22am
[reply]
[go to reply]
[go to topic]

8 Mobile Web Forum
9 Forum Index

Custom Search