You are not logged in to Prodigits. Please register or login.
From: mjason2x
Subject: nigeria wap/gprs
----------
When i dey here, na ppl like maxjax, martix, kozmoz, baynix dey spice this forum. Now as we don go university, na small boyz dey tanish our image. Abeg, make una stop dey full age.
16.07.10 - 07:52am
[reply]
[go to reply]
[go to topic]
8 Mobile Web Forum
9 Forum Index