! You are not logged in to Prodigits. Please register or login.

Mobile Web Forum

From: engines
Subject: nigeria wap/gprs
----------
IF ANY BODY GET FREE ZAIN FREE BROWSING TRICK WEY DEY WORK .PLEASE IN BOX ME O R PASTE. I DEY USE SAMSUNG AND DEY CHOP MA MONEY EVERY TIME. I NO GET OPERA AS MA FONE ONLY SUPPORT .JAD FILES NOT .JAR. HELP ME PLEASE.... ONE NAIJA
27.06.09 - 12:02pm
[reply]
[go to reply]
[go to topic]

8 Mobile Web Forum
9 Forum Index

Custom Search