! You are not logged in to Prodigits. Please register or login.

nigeria wap/gprs - Page 1814/2398

Subject: nigeria wap/gprs
« <> »
maxjax 6.01.09 - 11:50am
@b.slide which f0ne u dey use?...bsides i no get any glo trick sef * +

gista08 6.01.09 - 12:30pm
@martix..yes! S4v3 nd sum s40v2 fones!...@mucvik...use ur o.m2.06 wit zainwap map ur ip 80.232.117.10 port 80 den n ur o.m server,mak it wap.ng.zain.com ..enjoy free browsin on ur fone! * +

smartdoy 6.01.09 - 02:24pm
Gista,martix,solari,yblaze,xtivin! All d proxy site wey i get wen i 2ry 2 login on it, he go dey say wrong username and password! Na all site wey i wan login na him he dey tell me so! Whats happening? If u cn help me i'll give u 1 audi * +

cazcrazy 6.01.09 - 02:29pm
Pls my bross nd my guys i need u na help av wested a lot of money on zain wap browsn please help me out, i wil b happiest guy if u can help me. * +

swot 6.01.09 - 02:39pm
R u guys sure u wasted your airtime on zain wap cos is totally free. Wait self, give me d settings way dey deduct ya money, i need am cos i won make dem deduct my money too but i no dey can't for sure. I'm serious, pm me if u need my help but i won no that yeye settings way dey chop ya money cos d normal settings isn't workin @ present. * +

tbea 6.01.09 - 05:40pm
Na true,zainmms hasnt been blockd cuz i wz wt one of my zain frend n he waz usin mms to brwse. I tried to tk his fn 2 chek d ip bt he dint alw me. If u use d default ip,it wil gv u no server access. Mehn,we'v gatta gt dix mms.i must gt dat ip. * +

swot 6.01.09 - 06:40pm
Guys, if one uses the normal ip, it displays error occured, kindly try after some time. I sensed its still on ground. Has anyone tried using a strong proxy server on pc wit zain mms n see what happens. If not, try that n c ya self.Man, get the internet protocol from that your guy wit scope, u don't need to tel him ya mission. * +

« <> »

This topic is locked!

+ go to page 1-2398
+ my page
+ functions
3 search
6 first page
7 last page
+ bookmark
8 Mobile Web Forum
9 Forum Index

Custom Search