! You are not logged in to Prodigits. Please register or login.

Nigeria WAP/GPRS - Page 453/625

Subject: Nigeria WAP/GPRS
« <> »
ayolomo 22.08.11 - 06:25pm
na lie,its until ur mb finishes * +

5624 22.08.11 - 10:33pm
na lie say watin? * +

5624 22.08.11 - 10:41pm
i am useing it now as i am taling u,i did it around 8am yesterday till now if it is 24h it should have end,so dont say it not working OKEY !!!! * +

dotnas17 23.08.11 - 07:34am
@lawernzz, pls explain urself beta on d socialday plan. I did mine bt it stop working * +

5624 23.08.11 - 07:51am
mine have stop working d socialday no dey last long at all d maga bite way dey give me no dey again,make ppl no post tin way no dey work for here pls okey. * +

dotnas17 23.08.11 - 10:03am
Same 4 me too. Dy no even comot d MB wey dy give me. * +

piperz 23.08.11 - 11:36am
omg, i don enter one chance. I just activated d level. The 100mb just dey there, e no dey browse sef. * +

« <> »

Quick reply:

+ go to page 1-625
+ my page
+ functions
3 search
4 submit a reply
6 first page
7 last page
+ bookmark
8 Mobile Web Forum
9 Forum Index

Custom Search