! You are not logged in to Prodigits. Please register or login.

Nigeria WAP/GPRS - Page 408/625

Subject: Nigeria WAP/GPRS
« <> »
smartdoy 23.06.11 - 01:40pm
Jambic! U wey u c m0ney buy a wh0le X2! Mek u n0r c0n c at least 200 naira wey u go take br0wse 4 up 2 a week! Ha! He n0r sweet hear 4 m0uth! * +

jambic 23.06.11 - 03:39pm
Smartdoy no be so u no know say awuf day sweet abeg help me na * +

tundesma 23.06.11 - 07:48pm
Kaiiiii....4gb data bundle...on my 5 airtel sims...shai browse till i tireeee ooo....data go still full ground * +

tunajose 24.06.11 - 03:56am
try to use airtel to watch online tv and stream on line.dat's d only way u cn finish up ur data. * +

cheatman 24.06.11 - 05:47am
who wan drink garri * +

emmanike 24.06.11 - 07:34am
wu sabi ucweb cheat wif mtn 4 aowsold al ma old zain don block.ma new 1 nt activatd yet.help o * +

drefxcel 24.06.11 - 07:52am
Help o i cant download jad or java file wit zain cheat always said wap connection fail wat can i do and its only working wit opera 4.2.Thanks * +

« <> »

Quick reply:

+ go to page 1-625
+ my page
+ functions
3 search
4 submit a reply
6 first page
7 last page
+ bookmark
8 Mobile Web Forum
9 Forum Index

Custom Search