! You are not logged in to Prodigits. Please register or login.

nigeria wap/gprs - Page 2396/2398

Subject: nigeria wap/gprs
« <> »
alfred2d 2.06.09 - 07:34pm
U don hear of fufu b4? Go make dem sell fufu 4 u cuz u are 4rm ijebu@hyypia * +

hyypia 2.06.09 - 07:34pm
Anyone wey dey conected to dis 2nd hand stuf. I don tire of this java fones arround * +

hyypia 2.06.09 - 07:35pm
How you know i b ijebu booy * +

alfred2d 2.06.09 - 07:36pm
I go advice u to marry ur money, nd if u knw u 'll lik to pay tithe go eat gala in front of brt@hyypia * +

alfred2d 2.06.09 - 07:40pm
U don hear of fufu b4? Go make dem sell fufu 4 u cuz u are 4rm ijebu@hyypia * +

tajudn 2.06.09 - 08:08pm
I no 1 day naija wil be great..let us aprici8 others wok...dis site av bin a great benefit to me and my n2626..i wil nt 4gt robl,gst,bay,gben,..ur generosity kip us here...pls lets no how we talk 2 dem .10x * +

baynix 2.06.09 - 08:19pm
@izzybaba, so how your mmc now? she e dey work wella? * +

« <> »

This topic is locked!

+ go to page 1-2398
+ my page
+ functions
3 search
6 first page
7 last page
+ bookmark
8 Mobile Web Forum
9 Forum Index

Custom Search