! You are not logged in to Prodigits. Please register or login.

Nigeria WAP/GPRS - Page 474/625

Subject: Nigeria WAP/GPRS
« <> »
lawrenzz 22.09.11 - 10:42am
smoke timooooooooo * +

4lifey 22.09.11 - 12:09pm
privoxy too much! also iwp dey fast die * +

lawrenzz 22.09.11 - 12:51pm
iwp na to dey buy buy.....privoxy no need any wahala. * +

maxjax 22.09.11 - 01:06pm
downloadin now na helele!!! * +

4lifey 22.09.11 - 03:06pm
@lawrenzz, but i still got some free server wey dey fast like fire * +

mozyino 22.09.11 - 03:34pm
any body with Sony ericsson cheat pls help * +


2beauty 23.09.11 - 12:15am
abeg mk una help wif d latest on privoxy. Whr 2 download nd d setting involve. * +

« <> »

Quick reply:

+ go to page 1-625
+ my page
+ functions
3 search
4 submit a reply
6 first page
7 last page
+ bookmark
8 Mobile Web Forum
9 Forum Index

Custom Search