! You are not logged in to Prodigits. Please register or login.

Nigeria WAP/GPRS - Page 409/625

Subject: Nigeria WAP/GPRS
« <> »
smartdoy 24.06.11 - 12:10pm
Jambic! N0r b me ko ba e nawn! * +

jambic 24.06.11 - 12:49pm
Bcos i day beg u e nogo better for u na u day give me the money wa i day use since? * +

a_dams 24.06.11 - 04:31pm
watin day do u guys, y una day sell beef 4 here..,, * +

cheatman 24.06.11 - 08:11pm
dem don release jamb...i beg who no the site wey person fit check am... * +

johnnx 24.06.11 - 08:58pm
pls guys i culd not migrate to diamond stepup..any help pls? * +


marknite 24.06.11 - 09:04pm
Airtel is so slow * +

smartdoy 25.06.11 - 05:24am
jambonline.com myjambexams.com @cheatman go buy d scratch card 1st... There are different cards outside 2 b used on different site, wen u buy am dem go write d site wey u go check am ont0p am * +

« <> »

Quick reply:

+ go to page 1-625
+ my page
+ functions
3 search
4 submit a reply
6 first page
7 last page
+ bookmark
8 Mobile Web Forum
9 Forum Index

Custom Search